Matters arising

Matters arising

True life story

Stream- https://distrokid.com/hyperfollow/jaypro1/matters-arising-bonus-track

Lyrics-
Pro pro pro pro pro pro pro
Aha aha ha
So many matters dey arise
I don't really wanna send dem
End of the story for the night
Dam say joy cometh in the morning
But I got mine in the evening
So brother make you no vex for meeee
When I dye trek for mararaba
Na the same people day para rara
Now them contact me from far rarer
Everything maraarama
Omo no day kill my vibe
No go come here in disguise
She you talk say life na dice
I've got two six for your notice
Free me brother
No go bring bad vibe here
Come dey bother me
No dey bother me
Free me sister oh o o
No go bring bad vibe here
Come dey bother me
No dey bother me
Sha na the paper I dey find
And na the paper you dey find too
Why your body come dey bite you
Sha na because I no invite you
And na the money you dey find
Na the raba I dey fine too
Why your body come dey bite you
Shy na because I get title
Na person dey help person
Aja
Na person dey kill person
Aja
People dey wey fit do that kind thing
Aja
Me I don learn my lesson
Aja
Eww

Realitymatters arisingvibes

Post a Comment

0 Comments